Paul Okoye, one half of popular pop duo PSquare, addresses their alleged split in his new song Call Heaven. One can hear the emotion in his voice as he sings about how things would be different if their mother was still alive. The Song is so touching, Read the excerpts from the song
“Make somebody please call heaven,
make I tell my mama say e don happen
oh papa na that level
wey I promise you say e no go happen
If to say una dey for everything wey dey happen today
we no for misbehave
All man for the concentrate
Wherever you are
We no be who we are
coz if to say una dey
for everything wey dey happen today
E for be say una for intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame
(Tears)fade out”